Hustle
Not Revealed
16 followers
Say man just gat to move it Your oppression e no move me My decision might be toxic But you never cannot stop it Move out the way Am walking into success Say back in the days when I work from noon till sunset I cannot be delayed I am dengrrous and m ruthless you can never relate Cus the game is not a contest Cus the hustle na do or die Man gat to stay gallant Cus you gat to live one life Make you nogo the other side Ra rarararara Silencing my pain now I know what Garri taste like Without no sugar And currency no Dey Light sef no Dey But we not gonna lose guide Even we no pay tithe Anxiety and pain e just make me kolo I get younger ones why I Dey live on a low The things wey you Dey do me just Dey do it dey go It is said na wetin you go reap na hin you Dey sow Run away on my lane there is no holiday Walking 24/7 even raining Dey In a haste for the chase there is no happy day And I will go to bed in another day
Share & Earn
Earn curator rewards for each mint driven through your link
Golden Egg
Egg is randomly rewarded to one Limited Edition holder after the sale ends. Winner gets a unique 1/1 artwork chosen by the artist.
Not Revealed
Audio Download
Anyone who collects your release can download the uncompressed lossless audio file for this song.
Comment Wall
Make a public comment on the song. Prove you were a supporter from way back in the day. Sell your NFT, and your comment is replaceable by the new owner.